
Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from E be like sey nobody dey care oh my God Where I come from, people dey try Phantom Pikin dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Where I come from Dem no fit talk people matter That be why Me I no dey go church oo My bible for my chest oh I be my own pastor Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lom, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall Where I come from Many problem dey oo I say no food for table Before evening we crack our brain ooh Where I come from Okada be our transport Trotro station be our airport We no get Visa, so how we go fly oo Where I come from E be who you know oo And where I come from Nobody knows, nobody knows tomorrow Lomi ee lomi Ibe like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall Where I come from, nobody go pay ransom Where I come from Ibe like sey nobody dey care oh my God Where I come from, people dey try Phantom Pikin dey fly to London But I tell you If you try you go taya oo Lomi ee lomi E be like I dey dream I no wan wake up Lomi ee ami Lomi ee lomi Wetin man no see before Lomi ee lomi, pah pah pah Life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall I know life is a war, I no wan fall I say oh baba God Help me break this wall
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Shatta Wale
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





