
To all my boys Wey dey hustle for the system oo (No Joke) Police dey catch weed smoker We no dey fi sit Nima goka Rich man go dey sleep soafer Wey rain fall we dey all suffer What dey go on,'Hey Ayata' Tell me something, what be the matter? Nowadays too much cantata Our eye open kawa hawa fanta? All we want is a cool place oo Tell dem make dem give we our space oo We no fit pay this school fees oo Challey I vex, I no dey watch face oo What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo What dey go on oo Africa? What dey go on oo Africa? Our leaders talk to we oo What be the way forward What be the way forward What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo Light off inna my area People dey die from malaria Pastor say Alleluyah But I need to see no miracle She abeshika You buy house for Bulgaria Your pinky dey school for America And your country dey need clean water No better classroom, de kingdom suffer Ghetto youth make you raise up oo This time you no go accept oo If you dey go vote, vote wise oo Shatta Movement party oo Temale, dancehall naa Me I talk if dont like gwaa If you fight me Obaa no maa We go raise up and I bet Accra What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo What dey go on oo Africa? What dey go on oo Africa? Our leaders talk to we oo What be the way forward? What be the way forward? What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo Police dey catch weed smoker We no dey fi sit Nima goka Rich man go dey sleep soafer Wey rain fall we dey all suffer What dey go on,'Hey Ayata' Tell me something, what be the matter? Nowadays too much cantata Our eye open kawa hawa fanta? All we want is a cool place oo Tell dem make dem give we our space oo We no fit pay this school fees oo Challey I vex, I no dey watch face oo What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo What dey go on oo Africa? What dey go on oo Africa? Our leaders talk to we oo What be the way forward What be the way forward What dey go on oo Ghana? What dey go on oo Ghana? Our leaders talk to we oo We tired and suffer oo We tired and suffer oo
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Shatta Wale
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





