
Insta blog 9ja Send letter to your people for me eh! Me I just speak my mind I no insult ahhh… Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah) I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi (laugh…) Charli3, is I nor dey feel wizkid Nor b say I nor dey like wizkid But if I ball, I go show wizkid Nor be only music, we dey fight and chill (ah) oga forget that superstar tin Your superstar soft like sadden If wizkid be your God, me I don’t know See dis oloshi, dey make too know Nobody just go dey compare me Charli3 me I get my territory you say Wiz be your superstar Me I nor ball o But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah For twitter pepo dey argue eh Facebook pepo dey fight e eh If you leave me and wizkid alooone I go scatter am oo Maybe you never heard of me My name be Shatta Wale o All who dey talk, make Dem shut up Shatta movement, me na carry back up Any boy try diss Shatta wale I go loss If wizkid??? So 9ja make una stop the rush One on one I go kill am one touch Tissue paper na him I go flush Dis kind race your boy e go crush If any boy try Shatta wale Shatta wale your face I go wash But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah Me I enter Nigeria with free Wi-Fi. Wi-Fi (ah) I say I enter 9ja with free Wi-Fi. Wi-Fi (laugh…) Charli3, is I nor dey feel wizkid Nor b say I nor dey like wizkid But if I ball, I go show wizkid Nor be only music, we dey fight and chill (ah) oga forget that superstar tin Your superstar soft like sadden If wizkid be your God, me I don’t know See dis oloshi, dey make too know Nobody just go dey compare me Charli3 me I get my territory you say Wiz be your superstar Me I nor ball o But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah But me I nor dey wizkid Like superstar superstar ah! One on one me and wizkid You go see disaster disaster ah I go be your oyin3po You go call me your master, o master ah Watch me take over africa You go call me your master, o master ah Write by: blackhollywood
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Shatta Wale
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





