
Normally I dey gbadun everything you get, everything you get see how you straight like pencil wey dey math set Too attractive, wetin your body Na Macbeth? I dey always make her laugh when I dey Face one she say music or comedy, Erriga face one I too get sweet mouth, if Na lie kiss me diabetes go hold you, officer Kingston no just wan dag her, break your heart fly we fit enter malaga go relax with sly money big, e no tinny like who sign Ycee that punch line make her laugh stain my BYC (Erigga) swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me two (Erigga) you no get second like clock wey the long hand break or any song I make your ikebe dey make men hala weke even jazzman dey hala ewo! chineke! Ask yourself chicken republic Na country? No Na! Na where people take dey eat No blame me joor I don jonze one kind but babe how you see am, my pick up line no fine? if I stretch you like money wey squeeze you know say you light like breeze the love go increase your friends go decrease Abi you want make dem snatch me? Answer with kiss (Erigga) swear down E get the way your matter be I swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me three (Erigga) Everything about you dey burst my sclero scatter my kumuji, tell me your skedo I like make we de charge, go cover one side like congo defender, I no go play offside I fit give you the world but Na God get am where other people go stay abi you wan rent am? Na joke I dey so babe no get am twisted like Ehiz dada, enemies father how people go hide your sugar give you salt even good morning fit bring how are you insult once again she say Erigga do comedy see your face, you even resemble bovi I tell am say I love you baby do your worst you no dey see look around me, it’s two of us Money dey allow me let me be your purse she say u just want dey play oya true or false? (Erigga) swear down E get the way your matter be I twerk down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be swear down E get the way your matter be Anytime you dey around body dey kpakpa me Outtro waff town stand up
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни erigga
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

