
Straight from the creek of south south Was gone for a sec but now I’m back No be your ac spoil I’m hot Who goes there disembark (Rap) The country hard I no lie To make am for lagos na die Why you think say banny dat do nyash Even Some Lekki boys dey do naysh Many graduate no get work oh Some no dey see anything chop oh Una road dey make body dey pain me To dress comot hard police fit go detain me But when we talk she say we dey on drugs Call us children na you dey pay we sub People dey hungry where conscience You hide am like palatine come here dey cap nonsense Give account you dey faint Beans never done Moi Moi dey scent Them never talk you don cry Our leaders na cruise guy … Pop your Molly smoke your igbo This country get as e dey go But on top of this some people lodge Room 306 they pray to GOD To be man for this country hard Why you think say bobo discharge Before I forget go loose gaud Make god punish lord loose Gard Go her page write my favourite couple When wife travel husband you fuck oh Just dey jaru the man dey drop Pass über cab the man dey drop People Dey loot dem dey shoot us Ontop the kind suffer dem put us Who pay the hoodlums come we badge This country need Ijaw massage Paper you no remember me We two nai dey 2014 Oya which color nai you wear No dey stress me my guy you here Ashawo say she love me die I give my wife make she reply She say she want bone straight Block her for my phone straight You no love her Na jaruma Carry the money give ur mama Album na 2021 Forget this year this one don wan
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни erigga
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

