
ofurukpe nga haha i’m sorry its Erigga paper boy emirates empire warri how far Goldberg nor be cold pot as i dey come make rappers go buckle (straight up) or go obalende go hustle na Erigga you dey smell nor be home trouble Rappers wan follow me do, see dem okpey like dango e clear say dem nor go dey here tey we nor be mate musically, moneycally i pass you yaga yaga anycally Ganster? How? You wey nor dey gree see work i shame for you, street nor fit take you serious for your mind leave erigga and e street talk bros na dey lie use your head complete work for your mind, erigga don join illu see the big triangle for the video he do nor blame me brother, blame my label bros na TWELVE k dem gimme cos i sabi bust (wow) ANYTHING I DO (e gats big na) IF NA HOUSE I DEY BUY (e gats big na) IF NA DRIVE I DEY BUY (e gats big na) EVEN IF NA BABE, the babe gats big na ANYTHING I DO (e gats big na) IF NA HOUSE I DEY BUY (e gats big na) IF NA DRIVE I DEY BUY (e gats big na) EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na Station wagon nor be g wagon nor come my front come dey speak jargon like erigga we fit rap for you if nor be loud you dey wrap den don’t bother to na street beg me to be king e just happen say i fit sing opportunity dey knock i open window run if nor be kpo-kpo na community boys with gun assorted weapon different from assorted meat one shot, if nor be God you and devil go meet pursue money like pikin wey i wan beat you say you hot i nor dey feel you one bit high town but you dey beat before you sleep bottomless pit naso my music deep but many talk nor dey full basket just watch and see na big house i wan buy inside this lekki for reaL ANYTHING I DO (e gats big na) IF NA HOUSE I DEY BUY (e gats big na) IF NA DRIVE I DEY BUY (e gats big na) EVEN IF NA BABE, the babe gats big na ANYTHING I DO (e gats big na) IF NA HOUSE I DEY BUY (e gats big na) IF NA DRIVE I DEY BUY (e gats big na) EVEN IF NA LOUD, the loud gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na E gats big na Big Big big big big big big big big big big big Big Big big big big big big big big big big big
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни erigga
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

