
Everybody say oo ooo o Say oo ooo o Every night and day I go on my knees and I start to pray For Your blessings wey dey come my way If no be for Your love I for don pass away But You keep on protecting me Show me sey You dey with me You never leave me alone So I twale for the things You do Cos in my times of trouble na You see me through So I twale for the things You do Your grace, Your love, Your mercies E don boku times two Everybody say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Ehn! In my heart, I pray Never leave me, never ever turn away I wanna be under Your grace, I’ll follow You everyday I look at my life and I wonder how I never ended under But You keep on protecting me Show me sey You dey with me You never leave me alone So I twale for the things You do Cos in my times of trouble na You see me through So I twale for the things You do Your grace, Your love, Your mercies E don boku times two Everybody say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Hey! Inhale, exhale The Lord still finds it neat well With that I know that there’s hope to be well He knows to follow things through up on my head In detail and in no email. No mailbox Before I burn verse with The King of Glory I will not be ungrateful for those great things Or those simple things that I show God Throw your hands up high Wave them to the sky Make a beautiful swoon And let The Lord come in So I twale for the things You do Cos in my times of trouble na You see me through So I twale for the things You do Your grace, Your love, Your mercies E don boku times two Everybody say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Baba twale Say oo ooo o Everybody Everybody Everybody Everybody say oo ooo o Eh Everybody say oo ooo o o Baba twale Everybody say oo ooo o o Everybody everybody everybody Everybody say oo ooo o Baba twale
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Pita
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
