
he don tey no be today wey I don cry I don pray when he be like say he don turn away you want tell me say you can answer any day some people me Mumu others said that am a fool but I don’t mind I know wetin I dy find o I get hope o just like job o I no go complain no matter the pain I know you no dey sleep ehee you no dey slumber when am going through the fire my God dey see ehee the pain I dy suffer I know he go answer make I no lie he no easy to carry my cross no be efizy the road life is narrow with plenty of arrows but I go run this race no matter the pain cause no be by power o and no be by mighty o na by your word I dey use am dey go forward I get hope o just like job o I no go complain no matter the pain I know you no dey sleep ehee you no dy slumber when am going through the fire my God dey see ehee the pain I dy suffer I know he go answer you no dey sleep ehee you dey slumber when am going through the fire my God dey see ehee the pain I dy suffer I know he go answer when I call when I call when I call when I call when I call you when I call your name when I call when I call oohh I call you master call you saviour call you Jesus you dey answer when I call I call saviour redeemer deliverer you dey answer when I call when I call saviour when call you healer I call redeemer you dey answer when I call when I call your name you never fail me when I call your name oohh when I call I cannot call on your name and then miss the way no way you dey answer when I call when I call when I call when I call your name you no dey sleep ehee you no dey slumber when am going through the fire my God dey see ehee the pain I dy suffer and I know he go answer when I call
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Pita
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
