
Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Fash on the beat Yeee ye ye ye Bridge: Nne biko don’t jonze My love be the koko My love be the koko Come again Nne biko don’t jonze My love be the koko My love be the koko Pre-Chorus: That’s why everyday (everyday) Na me dey for you (na me de de de) Kilode (kilode) Wetin I no do (for you) Everyday I say na me dey for you Kilode (kilode) Wetin I no do for you For you to show me your color Show me your color Wetin you give me I no know Say me I no know (set up oo) Your body like sweet sixteen omo Omo you fine and clean Say your body dey burst my thinking omo So I no fit die and leave omo Many many connect done (uhn) Many many things wey my eyes don see But girl you be like oppression (uhn) Omo no be oppression (uhn) Bridge: Nne biko don’t jonze My love be the koko My love be the koko Come again Nne biko don’t jonze My love be the koko My love be the koko Pre-Chorus: That’s why everyday (everyday) Na me dey for you (na me dey for you) Kilode (kilode) Wetin I no do (for you) Everyday I say na me dey for you (na me dey for you) Kilode (kilode) Wetin I no do for you For you to show me your color Show me your color Wetin you give me I no know Say me I no know Outro: Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye (ye ye ye ye) Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye Ye Ye Ye Ye Yeee ye ye ye
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Peruzzi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

