
Call lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi you go call fashola As road block don block ashana o Na the matter we dey solve But e no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk Nwane m disabili Disability o Wey you they give me Wey you they give me so They make you feeling Like say you they killy show You want to finish, want to finish me o (Ewo nu) But e no fit work See oil dey my head The head too strong We go gas call lagbaja Say the matter don turn kasala Abi make you call Fashola As road block don block ashana Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin dey sup E no fit talk You can’t stop my shine You can’t spoil my beat You can’t catch my drip No need to try But try if you please No get as e be aih I, I never did it oh No no no I never did it o Tell them make them call Lagbaja Say the matter e don turn kasala Abi make them call Fashola As road block don block ashana o Na the matter we dey solve since E no gree solve Ask her wetin they sup E no fit talk (Outro) Call lagbaja Yeah Hello Hello I know you can hear me Swaps Swaps Hello Hello I know you can hear me Talk now
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Peruzzi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


