
I remember when owu dey blow me Nobody hear my story Nobody want to know me Nobody want my glory Na him i first give them alubarika Now them dey find me for America All my land na in kilometre They want to know my speedometer From from from nobody eh To somebody eh somebody Go tell mummy eh Go tell daddy eh Say the boy don’t be man Nobody wey fit stop God plan So me gas out when me sing Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh E dey call me for phone Nothing spoil nothing loss Gem stone you’re the number one boss Say na me the ghetto people endorse Oluwa bless me, put money in a me purse Everywhere we go them want to know us The money full bank and e full purse Even oga dey call me yes boss The suffer good omo nothing dey loss Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh (Uhn! Heeh!) Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom (Onwebedi ihe ifu!) Money dey call me eh E dey call me for phone Now see the way we dey move higher Nwatakili then now boom badder Back in the days they say I too waka Nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa See hasi na’m di low now i don hammer Nezie nu nwa boyi ibu the short collar Owu na asa’m before i no dey se mulla Now umu asa na akpozinu’m don dada Iga back iga afu true story This people before no send me before Ndropuonu no guts no glory Everyday other thing aburu history Kitaa everyday we dey flex Everyday nno na lab ka’m emega test Anyi ada agbazi last anyi agbaga first Abd money na achozim money bu my bestie And money na elenu’m money bu my bread Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Ego na achom ego na achom Money dey find me eh Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh Ego na akpom ego na akpom Money dey call me eh E dey call me for phone
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Patoranking
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




