
Hold am tight Hold am jeje This is another story o For my mind Make I tell you wetin happen for Abule Bout this big party inside my Abule I went there with my best friend Kunle Kunle dey there with him girlfriend Shile Ghetto girls them dey like Takasufe So many pretty girls dey inside my mule I just dey wonder say which kind party eh Everything yapa everything dey Aaah oshe I get many girls wey them dey come from Mowe AJ boys them dey like to throw way Omo se gobe We just having fun We wan carry on Crazy girls like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That’s why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje That’s why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje Omoge whine am you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way to Niger Delta Na we get am Plenty olololo Gyal’em nuff o ogologo I just wan sharply take one photo Before the Baba them tell us to go Aaah oshe I get many girls wey them dey come from Mowe AJ boys them dey like to throw way Omo se gobe We just having fun We wan carry on Crazy girls like Megan Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That’s why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje That’s why I Hold am tight Hold am jeje Hold am tight Hold am jeje
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Patoranking
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


