
Santamara kura baba, ayy Baba (Go) Sai Baba (Speroach Beatz) Oh Baba, ayy Baba Santaria baba, ria baba ayy WhatYaSay Strong grace and mercies Ayy Baba And anointin' oil combine Santamara kura baba, ayy Baba (Loose) Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus For a long time you don cover me so (yea'-yeah) They can’t touch me again If no be you wey cover me so Dem for don take me away Man dem wey know me bfore They don’t know me again Thy don try but they can’t conquer the boy They can’t hold me again This love, there’s somethin' about it (I say me) I can’t do without it (Baba, this love) There’s somethin' about it (I say me, I say me) I can’t do without it (this love) There’s somethin' about it (somethin') I can’t do without it (this love) There’s somethin' about it (loose) I can’t do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus On my knee I dey cry to God (ayy Baba) My God dey for my back and e no dey sleep That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba) WhaYaSay E sure me die, e sure me die, e sure me die As a ghetto man say I go wear suit and tie E sure me die, e sure me die, e sure me die Profitin' on my business and e go multiply I just dey denge, I dey denge dey pose Every button wey dem close, dem open Sorry man if i no fit compose I’m a top star, count me as one of those And me say God willin', God willin', yeah We never gonna stop winnin', stop winnin' Forever chillin' and bubblin', bubblin' From my heart, me say «this is what me pray everyday» This love, there’s somethin' about it (I say me) I can’t do without it (Baba, this love) There’s somethin' about it (I say me, I say me) I can’t do without it (this love) There’s somethin' about it (somethin') I can’t do without it (this love) There’s somethin' about it I can’t do without it Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey countin' my plus, no minus Baba God I say na you wey dey carry my cross You talk say make I no hustle by force So everyday me I dey countin' my plus and I no minus Kprrr-ayy Kprrr-ayy Loose Santamara kura baba, ayy Baba
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Patoranking
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




