
Eh! Eeh-eeeh-eeeeh 'It's KrizBeats, the Drummer-Boi' Aaah! Aaah Ah! Abegi tell me the place, make I know the location (hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they’re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh Arh! But, everytime I give you Lamba (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki'lo Shele gan-gan?) «Keshi» (Ki'lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) I make the party come-alive (Ki'lo Shele gan-gan?) (Ki'lo Shele gan-gan naa?) Ha, Dollar rise, e no rise, ko’ma kan’mi ke «kan'mi ke» K’Owo pe, ma’ma fi’lo-ku'lo lo’mi ke «lo'mi ke» See all your girls in my DM, ki lon nwa ni’be? «nwa ni’be?» Sliding-in, ab’on t’epo ogede mo’le? See! Charlie came, Charlie saw, Charlie conquered «conquered» Charlie, he going higher, he no dey run-down «run-down» Charlie, he get haters, he no dey see hater Charlie, he make money. Charlie, he chop life E wa! ki’lo de? Ki’la gbe? Ki’le ju gan naa? E w’eyin gban-gba, t’omo yii fe ma ju gan naa O fe ma fi kini buruku yii ma ko’mi l’aya je Anyways, mi o mind jor, ko’mi l’aya je! Hello?! «Hello?!» How is you? «How is you?» To your baby «Toyo baby» How is you? «How is you?» Oba nki e «Oba nki e» How is you? «How is you?» Owo wa n’lee «Owo wa n’lee» How is you? Ah! Abegi tell me the place, make I know the location (hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they’re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh Arh! But, everytime I give you Lamba (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki'lo Shele gan-gan?) «Keshi» (Ki'lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) I make the party come-alive (Ki'lo Shele gan-gan?) (Ki'lo Shele gan-gan naa?) So? Whether na Pankere-wo-gown, ab’Orobo kii-bo T’Hennessy yen ba ti ba’le, me I must to kii-bo I don’t care about my hater, you be fowl, you be cow I’m a milli-milli boy jor, ki’lo kan’mi kan Tout? Write up that noise-makers, make I open a Porsche car I am so fade, I can’t see, ba’mi tan torchlight My girl in Kenya, o de bahd gan Shawty had a skinny body and a very fat bum Won a ni, o se fliest. o se fliest When I pull up in a Porsche, won a l’o se maddest Still the King of the new-school, you still never reach to Skibo-robo-skibo! (O se baddest!) Hello?! «Hello?!» How is you? «How is you?» To your baby «Toyo baby» How is you? «How is you?» Oba nki e «Oba nki e» How is you? «How is you?» Owo wa n’lee «Owo wa n’lee» How is you? Ah! Abegi tell me the place, make I know the location (hmm-mmm, make I know the location) I get girls for Ghana, and they ready to turn-up (hmm-mmm, they’re ready to turn-up) Dem dey smoke anything, dem dey drink Hennessy oh (hmm-mmm, dem dey drink Hennessy oh) We making plenty money, you dey do abosi oh «Skibo!» Arh! But, everytime I give you Lamba (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) You know I make you boogie-down (Ki'lo Shele gan-gan?) «Keshi» (Ki'lo Shele gan-gan?) Steady stacking-up my paper (Won a ni ki’lo Shele gan-gan? Ki’lo Shele gan-gan?) I make the party come-alive (Ki'lo Shele gan-gan?) (Ki'lo Shele gan-gan naa?) 'Make sense in the first office' Give them! «You know I make you boogie-down, yeah» «Steady stacking-up my paper» «I make the party come-alive» Give them! Skibo!. Skibo!
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Lil kesh
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




