
saab onye igba like that like that jswag ebe n’ile like that anyi dikwa dope like that anyi dikwa dope like that we too fresh we too fine like that we dey ball we dey ball like that we no dey joke like that anyi dikwa holy we be pope like that no reason am we no broke like that maka n’anyi di dope like that anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope like that ya mee na we no dey f up like that for work and cross na money we stack papi if you test us you go collect for your back (tawai) i dey brush her white enter plane we go baff for dubai nwanne if you dey you dey think say na lie you go old you go old u go die as i am cruising in my bimmer ndi owuite apasakwa na weader pino pino nile na awu m n’ala mgbe nno nkiti now na achozi ka anyi jee dina plss now as we dey enter the club eh we dey shut down the club we go pop champagne pop rozay pop pellea all the girls go dey succumb anyi dikwa dope like that anyi dikwa dope like that we too fresh we too fine like that we dey ball we dey ball like that we no dey joke like that anyi dikwa holy we be pope like that no reason am we no broke like that maka n’anyi di dope like that anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) Ah man like YAGI i dope like that pull up everywhere in a bullion van pull up in the club with the baddest chic the chic bad and good she no dey form like that yes thats a gun shot ma ma lompo la pompous ama spray it in your face like a cumshot (cumshot) share bullet like say i dey share hotspot ah ah dont come into my place look me in the face keep up with pace i dey craze and you know no replace argh man like YAGI two like fagi i am high so high i am out of space oloun no be joke oo see we are dope no be poke oo (poke oo) na im bring us to the bank cause im broke yoo if i provoke oo omo na ghost ooo argh! anyi dikwa dope like that anyi dikwa dope like that we too fresh we too fine like that we dey ball we dey ball like that we no dey joke like that anyi dikwa holy we be pope like that no reason am we no broke like that maka n’anyi di dope like that anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) anyi dikwa dope (like that) idikwa dope (like that) juo your neighbour na odi dope (like that) maka na anyi di dope (like that) like dat like dat like dat like dat
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Lil kesh
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




