
Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Omo ope Sho n lo Sho n bo Sho n lo Wagwan, Wagwan Wagwan Finito! The money will look good on me For this economy As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (Lass Lass) For this economy As I don get money Even me sef go form for me Oya Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Omo ope (Wagwan) Sho n lo (Wagwan) Sho n bo Sho n lo Wagwan, Wagwan Wagwan It’s Conny Sir I don dey get fine skin call me fresh boy I get some mad cars who no like toys I get over 5 shows in a day Fuck out my way when I pull up in a Rolls Royce Ghost mode, dem no dey see me Lhiala when I show up in your city Issokay to be me Issokay to believe Issokay when you know, Conny Flows cold, oya jiggy jiggy Oya tule tule ko mo pe we heavy heavy Owo Kunle Kunle show me where the money dey New location money way The money will look good on me For this economy As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (Lass Lass) For this economy As I don get money Even me sef go form for me Oya Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Omo ope (Wagwan) Sho n lo (Wagwan) Sho n bo (Wagwan) Sho n lo (Wagwan) Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Oya uh Spend the money in the ghetto Street boy wey dey rep everybody from the get go I keep the money in the circle The fresh boy got my room steady looking like a bank o Who got the key to Beamer Beamer But I don’t drive any Beamer I drive in a Benzo Ni**a I know where a ni**a keep the banjo Oh my days! Damn I’m a ni**a like yes Don’t flex or flex yes A Ni**a like Benz or a jet Sho ni CC load am Cash app make money Spend am Oil money gas am The money will look good on me For this economy As I don get money Even me sef go form for me The money will look good on me (Lass Lass) For this economy As I don get money Even me sef go form for me Oya Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Omo ope (Wagwan) Sho n lo (Wagwan) Sho n bo (Wagwan) Sho n lo (Wagwan) Wagwan, Wagwan Wagwan, Wagwan Finito
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Laycon
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
