
Hey It’s Conny sir Yusuf re Baba o If you no go love me lemme know So fun mi, lemme know uh Shey you see me on stage for the show oo A shutdown is a shutdown I perform finish, Uhn Girls won fe telemi lole ooo Omo pupa, Omo Dudu, gbogbo won I perform finish Boys dem Dey throw me twale Chorus: YusufKanBai Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi Oya go down for me Busayo Oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o Rap 1: Laycon See me I’m known as the Big bad Wolf Every song dope, call me don Pablo Si patron In Havana the underground blows Every one know say I always get flows Over floating See I no Dey really blow my trumpet Na judgement day cruise, girls Dey blow my trumpet I dey pepper with the goals call me hot shot They connecting with the lines Shey na hotspot I don’t connect with any kind, only airdrop All I do is win see na only girls I don lost But the way e be sha, your senorita When she my moves, her body lose like my temper Chorus: YusufKanBai Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi Oya go down for me Busayo Oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o Rap 2: Laycon Every where Dey buzz when I step on stage Price tag is heavy go and check the rate They say I make it look Eazy E with every bar But I swear every bar is a heavy bar Make I let them ladies chop work Time is money and I no Dey stop watch Now they see the boy they wanna come forth Leemao, now they wanna Narcos YusufKanBai: When you see me with the crew You don’t know what to do And you wan famz and e too sure for me Baby you know what to do When I pull up with the crew And you wan chill and you too Dey forming Say we Dope like Pablo Pablooo pablo Na why dem wan Narcos Narcos narcos Chorus: YusufKanBai Caliente That’s what they call me in the area oo Cause I don tey This what they know me for in the area oo Amarachi Oya go down for me Busayo Oya go down for me You know say otalenu gan o You know say opolipopo lipolipopo o
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Laycon
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
