
Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy yeah To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time Sey you no need to buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti Moti moti moti moti moti Moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Joeboy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
