
Food for my table Mula for my hand If you no send when I no get before No worry me I understand Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh na Na why I no dey complain When bad belle dey We dey jolly these days But wetin my papa say be say Who no like better thing Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing Wetin be the point Why the boy dey hustle Everything na by grace No be by your muscle Shebi olowo laye mo Abi ki n mo fe so Na who work wey go chop Na wetin my papa talk Ya ya ya ye Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Wetin be the point If I get kpa and I no settle my boys If I dey okay and I no give mama joy Na when you get the money dem go call you sure boy Remember just the other day Nobody wan dey look my face The Gbedu scatter the place Na Baba God gimme the grace oh no Na why I no dey complain When bad belle Dey We dey jolly these days But wetin my papa say be say Who no like better thing Who no like better thing oh no Who no like better thing o ye ye ye ye Who no like better thing
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Joeboy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
