
See eveyday I dey work and pray for the Raba Eledumare pour the oil for me head, cuz I don taya… to dey suffa E no go bad if I get the money like Dangote and adeleke Oluwa shine your light on me, cuz I won dey ok See baba God bless me, make my enemies dey wonder Anybody wey won try to off my light, oluwa strike am with tunda No food for lazy man oh, that’s why I’m steady on my grind See I go dey ok. Me I go dey ok This year I go dey ok. My family go dey ok, my fans go dey ok. Oh na Dem go say Dem go talk say na blood money oh But everyday As I dey work I dey pray for grace Eledumare show me the way (ami oh) Eledumare bless e my 10 fingers Cuz I no go like to go ashtray oh (ami oh) Eledumare kolubamishe oh. Oyeah. That’s why me say
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Emi C
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
