
Oluwa e get wetin i wan yarn you So i say make i use music, i say make i use rap And i know say you dey hear me ye Emi C Lord, bless me with me money wey long I won show my haters say you still dey alive E nor go bad if dem lie down dey greet me, anytime wey i pull up in my ride Oluwa abeg run am for me. I don taya to dey eat, one square meal For Bible, you talk say na who ask dey receive, i dey on my knees Lord, abeg hear me Cuz i don taya to dey suffer Poverty nor be cream, tell me why i go rub am You are the great mathematician, so my problems dey your table, baba abeg solve am Nor be bad thing, iffa buy car, and house, for mumsi… dat woman deserve am Baba you know, my heart desires. so the rest of my prayers, make i reserve am I won shine Bright, like diamond, even if i nor be Rihanna Lord bless me with money, cuz i won afford, Bentley, Gucci and Prada Baba… abeg make my life sweet, like banga stew. and ofada I won fly jet, cuz i don taya for taxi and okada. Ehh Baba i know say you hear everything i yarn so And i know say you go run am for me oshey
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Emi C
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
