
Yeah! Told ya am multi genre Dj Coz Again Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money Money no dey sleep ooh If you sleep you go spend am for dream No body go wake you when money dey come Ore mi you just need to dey alert day and night When mi started hustling for this money Nobody ever take me serious Everyday dem dey post me here and there Dem no want make I turn up Now wey mi don dey getti money everybody wanna link up Now mi know say money be the thing mi need fi this world Money no be root of evil If you talk am you just day waste your time What about poverty?, how you want take classify that one Make i no hear you talk am again say Money is the root of evil poverty na the worst Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us We dey pray make God bless everybody We dey pray, we dey pray body Make we buy everything wey we want Anything wey need All the ride wey we want When we dey move We go day move in convoy When we day spray for party Go dey spray well Everybody just dey smile See shayo everywhere Everybody just dey dance Either na Zanku or Azonto Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money Paddy mi, ore mi, egbon mi, make money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, make this money oh Paddy mi, ore mi, egbon mi, the money sure for us
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни DJ COZ
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




