
Oh oh oh oh Oh no no no no no no I’m from Benin City, Edo State My name is Collins, I’m a Sagittarius I started being a DJ Now I’m singing, raping, doing anything wey you no believe in I just wan sing my mind Make the world hear me I know say some artists No fit talk wetin I go yarn you That’s why I go hold the Mic Make dem know say this boy get his own vibes in I use this opportunity beg di kpor kpor aka Government make dem stop dey kill we We be citizen, We no be slave Black life matter Matters but sometimes we be our own enmies (our own enemis) White or Black na blood we dey use Stop the hate, I say stop the hate! So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba Charley, Omo, we be one Ebi one God we dey look The struggle na against poverty Make we put our differences at side If e no good for you today Make you know say tomorrow dey Believe in yourself, believe in yourself Believe in what you do, he must to pay The God we serve, never sleep or slumber Just do you and leave the rest for Jah So long you no wish or do another evil Your hustle must to pay, destiny can be delay But never be change, make you no give up Give up? Even if e tie wrapper So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba So mi move from Lagos to Ghana Wetin I dey find now? Na di Raba Told ya I’m multi genre Dj Coz pon dis genre
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни DJ COZ
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




