
O l’ata, o l’epo Shekpe O l’epo, o l’ata O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata Omo nothing do me o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I dey hustle on a daily O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata Nothing do you o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata Still dey hustle on a daily o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I get ginger for body no be lie Omo nothing pass oche Because oche get e che I get ginger for body no be lie Them go ask me where I go go Them wan know the ko ko Bad man me a go low, so low Come back make I choko choko Galala no be konto konto Sokoto no be Tokyo shey you know This life wey we dey so mikasa sukusa Make you dance your makosa Ebi o le pa mi o Ko le pa mi Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye Omo nothing do me o O l’ata o l’epo L’epo l’ata I dey hustle on a daily o O l’ata, o l’epo O l’epo o l’ata Nothing do you o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I still dey hustle on a daily O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I prefer to die like a lion in the jungle Than to come city come dey do like bingo I know say I dey try them dey pray make I fumble Aiye le she o l’ata o l’epo This fire just can’t ku this motor can’t taku Omo? zanku fi ojo jumo taku Forward ever backward ke, it is a taboo E sun mo shishe gba studio pelu daddy Oya wetin I gain If I go school I get certificate I no fit use am chop Wetin I gain O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba From darkness to up nepa Make them see me dey shout e ba Adanma bia ne ba Omo nothing do me o O l’ata o l’epo L’epo l’ata I dey hustle on a daily o O l’ata, o l’epo O l’epo o l’ata Nothing do you o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I still dey hustle on a daily O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata Girl I wanna ride inna your Range Rover Do the dirty whine do the leg over Enter jango jangolover Wanna jam my kele issa take over Omo I say nothing do me Jevovah cover me My mama dey for heaven and she no fit loose guard me I get too much cash and dem no fit buga mi And when your boss see me e go hala oga mi Whats up tonight Do you and your best wanna rock tonight Ah make we drink tonight Do you wanna pop with the? tonight Say what’s up tonight E be you only you I want chop tonight Make we drink tonight Do you wanna pop with the? tonight Omo nothing do me o O l’ata o l’epo L’epo l’ata I dey hustle on a daily o O l’ata, o l’epo O l’epo o l’ata Nothing do you o O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata I still dey hustle on a daily O l’ata o l’epo O l’epo o l’ata
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Davido
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





