
On top your matter, shekpe Baby girl am all up in your business I no go rock you taya I say Mabel, Mabel Your head e dey there, e dey there Oh I say Mabel, Mabel Your head e dey there (E dey there) I wanna wake up with me girl in the morning light I make her breakfast in bed make she feel alright Today you no go do anything 'Cause anything you want I go do Anything you talk I go do Because baby girl you too much is a problem I know her backside is a problem But guy if you look her too much is a problem I be mathematician wey go solve the matter Give me space make I no kill person On top your matter Baby girl am all up in your business I no go rock you taya I say Mabel, Mabel Your head e dey there, e dey there Oh I say Mabel, Mabel Your head e dey there (E dey there) Am a new man hallelujah All my bad habits I go throw away Slay slay mamas make them go away Make them no dey come where my woman dey Shey shey ko si Oga Ade Make make them pack well, valle This one na my wifey, gbagbe Make them, make them cool down, charlie Baby you too much is a problem I know her backside is a problem But guy if you look her too much is a problem I be mathematician wey go solve the matter Oh baby girl, I want your loving tonight (tonight) Oh baby girl, I want your loving all night All night, all night
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Davido
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





