
Shekpe! Baddest! World Best! Awurade gimme this money (This money yeah) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) Baba gimme this money (Gimme this money yeah) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) As I wake this morning The first thing wey come my mind na how to make this money As I wake this morning I tell myself sey omo na to make this money Confirmation season confirm Oil and gas we confirm Plenty money confirm Higher, higher confirm Confirm Market woman confirm Danfo driver confirm Everybody confirm oh I love this (I love this life) I love this I love this (I love this life) I love this Awurade gimme this money (This money yeah) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) Baba gimme this money (Gimme this money) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) Aah yay aah yay aah yay (Where this money yeah, yeah) Baba don answer my prayer yeah Aah yay aah yay aah yay (Where this money yeah, yeah) Oluwa don answer my prayer yeah Shekpe! My wire no dey ever get dull season My accountant and client calling me But my eye dey your body yeah Omalicha gimme something As Rebecca no gree for me But Anita done plan konji for me But oh no Shey you no dey look the man look the man The designer fit the man Look the brand No be China, 150 grand On my hand, it’s a shower Ace and Don Perignon Me I no dey ever dey worry 'Cause my God dey provide this money Omo na why I dey dash this money Honey no oh Garnish master confirm Freeway self dey confirm Adeleke money confirm, too confirmed Naija people confirm Ghana Cedis confirm Osun money confirm I love this (I love this life) I love this I love this (I love this life) I love this Shekpe! Awurade gimme this money (This money yeah) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) Baba gimme this money (Gimme this money) 'Cause this people them dey do wetin funny yeah (Wetin funny oh) Aah yay aah yay aah yay (Where this money yeah, yeah) Baba don answer my prayer yeah Aah yay aah yay aah yay (Where this money yeah, yeah) Oluwa don answer my prayer yeah Confirmation season confirm Oil and gas, we confirm
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Davido
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





