
Shekpe! Oshamo! Davido: My type I been waiting for your type (your type) I’m hoping you come online Why? Chai Couz you’re my baby No doubt I don’t need you for no clout I don’t even need to shout (eh) Why? Chai ! Couz you’re my baby Orora shey kaluba da kaluba re Orora shey kaluba da kaluba re Loke o Loke o baby sun gbalaga E Yeh ! I won dey your matterta O Yeah! You won dey for my matter o And I know sey e Don tey o wey we dance galala E Yeh Baby sun gbalaga O wey o wey Eh eh o comfortable I go make you comfortable I give you on top table Omo ma lo Jana cable Yeh Lo Ma lo Ja lo Wa lo o yeah Say! Lo (don't go don’t go) Ma Lo (Don't go don’t go) Ja lo (don't go don’t go) Wa lo o lo o yeah Vector: I been busy on a money chase Clout is a lie Baby conversate Gbagaun for you But I dont mind But your body’s Heat looking summer great OBO trips Baddest ! Your boyfriend before? Careless! We go make kpa like kpa kpa kpa Who de! Iyen lohun awan fearless Hmm Na men full 30bg I fit mount you 30 B. G Protect you for life The love is for life E pass girlfriend The love Is for wife Your doctor your beast Your Jackyl and hyde If no be for God I for dash you my life On God No fraud If no be for God I for dash you my life Comfortable I go make you comfortable I give you on top table Omo ma lo Jana cable Yeah! Lo ! Ma lo Ja lo Wa lo o yeah Say! Lo Ma Lo Ja lo o Ye Wa lo o lo o yeah Orora shey kaluba da? kaluba re Orora shey kaluba da? kaluba re Ye! Yeah Oshamo! You feel like say wetin You feel like say wetin You feel like say wetin Ondun! Ye! (Laughs) Peperempe eh (pempe) Peperempe (hey hey) Peperempe Baby I Fo for you My love for you Is not confused I want all of you (Ye ye ye) You need to know You’re free to go (Free to) Ma lo ji soro (Ye) I need you intoto (Yeah Say) I wo to ma fun mi o Tin ba fo so le couple me o Ayanfe sha ma bubble ni Ka jijo ma bubble ni yeah Comfortable I go make you comfortable I give you on top table Omo ma lo Jana cable Yeh Lo Oshamo! Ma lo Ja lo Wa lo o yeah Say! Lo Ma Lo Ja lo o Ye Wa lo o lo o yeah Say! Lo Ma Lo Ja lo o Ye Wa lo o lo o yeah
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Davido
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





