
Baby u wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA Baby say your Baby u wan see my wire eh, oya say your AZA Damn fresh on the beat, shekpe Ogini this, ogini that Ofe nsala Umu sala Billion dollar Million dollar Ofe nsala Omo kuwa Billion dollar Your back saram bada Billion dollar What is it girl wey you want wey Davido no fit do? What is it girl wey you want wey Davido no fit do? All the girls gat eyes on me (gat eyes on me) but I gat my eyes on you (I gat my eyes on you o) I go buy you diamond, e wa carry love pemesi Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Put a bang bang bang Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl you a fi relax I remedy baby your biggie back, gimme kiss and I wan give you cash But I want to know, wetin you know before this check and balancing o Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh See the girls I rotate oh, you Dey make I wan hide my face oh Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh See the girls I rotate oh, don’t move until I say you… Ofe nsala, uwensala, okay billion dollar, million dollar Ofe nsala, omokuwa, your back saram bada, million dollar Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA Hear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert You don arrive, Muritala oh, secure the bag oh, based on the kpa Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA Mix monster Eh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe (Mix monster) Okay billion dollar, DAMN! Fresh on the beat Ayayaya
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Davido
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





