
Oh my God, dem say you know dey But God you dey everywhere God take dem do yeye Dey take dem do yeye dey go Chorus: if say God no dey where man for dey Na wetin man no do na him God dey do Dem be want take me dey do yeye Dem be want take me dey do yeye My God don take dem dey do yeye God don take dem dey do yeye Oya do like this an do like that yeye Oya change your style an do like that yeye Oya stand well well do like that yeye Oya stand well well and do like that yeye Connected to the source I dey chop, u dey loss You still dey hate, I dey floss My may back, na rickross Now I dey smell like money See u no dey see this money See, u dey feel this money Spending big cash Is sweeter than honey Chorus: if say God no dey where man for dey Na wetin man no do na him God dey do Dem be want take me dey do yeye Dem be want take me dey do yeye My God don take dem dey do yeye God don take dem dey do yeye: Bridge: You don dey call now You know dey hate now You don dey famz now You be my guy now You don dey call now You know dey hate now You don dey famz now You be my guy now Just now just now Now now Yeye Chorus: if say God no dey where man for dey Na wetin man no do na him God dey do Dem be want take me dey do yeye Dem be want take me dey do yeye My God don take dem dey do yeye God don take dem dey do yeye
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Black Alliance
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
