
Sinzima sinzima Me I dey ball, I dey strike benzima I like the bentley the Chrysler the beama The boy no dey cold, I dey hot I dey seema God gave me style an God gave me grace An he give me light wey NEPA no dey take Other say they hot but me I dey bake When the money drop na we still dey rake in No camouflage I dey blend in I just dey play for the win win Stay on a low, do my thing thing Na so we dey go My life be like wrestling The street is watching Pull my hustle on, am paper chasing Stay on ma toes no time for dulling Coz ring ring ring that’s money calling now Awi fok ke Iwo akug ama tebe (x2) Mbog nno min block block block yan sege (x2) Money power respect U can see the connect U dey feel the effect Poverty I reject Ur ego deflate When no money reflect Make ur brain dey reset To this u can relate Family in despair No money no repair Life no fair Me I just dey prepared God no gree make dem dey ask me Where I been dey When my mate run pass me Thats why I hustles 100% Try make a difference Flow 2k% so I no go deepend Baba God no free make them ask me Where you been dey when we been come Pass you Awi fok ke Iwo akug ama tebe (x2) Mbog nno min block block block yan sege (x2)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Black Alliance
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
