
People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony, shame you for public Come dey beg for side Don’t get it twisted, I no dey kiss ass That shit is not healthy Keeping my distance Some people are worse than pandemic If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If e go cost my peace That’s some expensiv shit, oh If e no be money Do not disturb m, please Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am It is what it is It is what it is Money no dey bring happiness, oh Na when I get money I realize, oh But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See, bad times will never last Elemi lo ma last, life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Low-key, they hate their life And they’re lonely, no energy for nobody We no dey happy for me, for me Low-key, you hate your life And you’re lonely, no energy for nobody No waste your time, man, I no see you If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If e go cost my peace That’s some expensive shit, oh If e no be money Do not disturb me, please Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am It is what it is It is what it is
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Adekunle Gold
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




