
Dem no born me with silver spoon My beginning rough o chale I no enjoy my life other children at all I grow myself I hustle taya Person why get ambition no dey wait for manner Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg You siddon for house Dey beg beg for money Pablo alakori padi jawo fine bara No dey rush Somethings dey take time To be a man my brother ko easy Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg Ireje osi nu foto (Take a photo as you are) Oun o se lomagba (And that’s what you get) You no do anything But you want to hammer I’m sorry for you I’m sorry for you my brother No play yourself Time dey run o Away Wuru wuru to the answer (Wuru wuru to the answer) Mago mango no be the way Wayo no be the answer Stop wasting your time No play with your future All man for hin sef o No shortcut o abeg Abeg
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Adekunle Gold
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




