
Day break, everywhere burst Abeg! Kapaichumarimarichopaco Wo! I be badman original If no be money matter biko don’t call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Abeg We be badman original If no be money matter biko don’t call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Wo! Ego Kudi Owo Wrapper Erigga (Wahala) Zlatan (Abeg) Pawon Pelu Lampard Na who popo catch na him be criminal Verse 1 Erigga Who you know for the street wey dey carry talk (paper) Voltage wey dey carry chalk (Abeg) Ask your girl who dey carry fork But I dash you pack, your girl too dey carry chalk I slack her pants run enter waf for side For two weeks na my hotel she dey residents Like stereo, she no wan let my nipple go So addicted, you such say she dey sniff coco? Eeh God money too sweet abeg Rise her leg the kind style when I bean abeg Quench her find join am, I no dey feel bad Waka leave them go one side go smoke my laud Warri crisis pikin, no shit in speaking You thinking stinking Fuck what you’ve been drinking Professor Linkin toward this jogodo Who wan jump if I hold am na kokoko Badman I be badman original If no be money matter biko don’t call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Abeg We be badman original If no be money matter abeg don’t call my cellular Na who popo catch na him be criminal We be V.I.P for this town na you be regular Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Wo! Ego Kudi Owo Wrapper Erigga Zlatan Pawon Pelu Lampard Kapaichumarimarichopaco Rapper bi temi bai wonri
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Zlatan
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


