
He go fire dem He go maya dem He go fire dem He go maya dem He go fire dem ah (Opari ohhh) He go maya dem ah He go fire dem He go maya maya dem Ayyy Food no dey to chop Water no dey to drink oh Job no dey to get Everyday problem oh Ewo… Chimo Which kind life be this ey Ewo Chimo Which kind ey I don look I don search Everywhere wey I don go Nna biko make you look Make you see me see struggle I don look I don search Everywhere wey I don go Nna biko make una dey look Make you see as them don do me This kind ting you wan try today Today today today… Today it no go work today Ey this kind ting you wan try today Today today today Today it no go work today… Egbami Them wan try me Them wan stop me Them wan move me ah Egbami ohhh Ah… them wan try me Them wan stop me Them wan move me but… Opari Ah… God go move them God go slap them God go finish them ah Opari oh He go fire them ah He go maya them Ay He go move them Ayyy He go fire them He go maya them If them try anything he go finish them Any wicked them plan Wan do to you It go backi-fire To the sender ay-ay-ay Ey-ey-ey My time go come oh ay-ay Ay-ay-ay Don’t sleep on me yeah People wan see my downfall ay Them no want make I enjoy my life oh ay Ay-ay Ay-ay yeah These tings don tire me ohhhh I don suffer for too long All this wuru wuru And this masha-masha And this suffer suffer must end All this wuru-wuru And this suffer suffer must enddddd This kind ting you wan try today Today today today Today it no go work today Ey this kind ting you wan try today Today today today Today it no go work today Egbami Ah Them wan try me Them wan stop me Them wan move me ah Egbami ohhh Them wan try me Them wan stop me… Them wan move me but… Opari Ah… God go move them God go slap them God go finish them Ahh Opari oh He go fire them ah He go maya them Ay He go move them Ayyy He go fire them oh He go maya them oh…
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Zizibo
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



