
Gucci Ferragamo. Ferragamo Gucci Ferragamo. Ferragamo Because you gucci ferragamo so you a big girl abi You walk around with your fake bag You tell your friends say you’re a big girl abi abi With your gucci ferragamo say you’re a big girl abi You walk around with your big yansh You tell your friends say you’re a big girl abi abi Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo I wan yarn tori Abeg come see toyosi Her front yard be like lorry Her back yard no be low-key So she work it round town she be baddest The boys tell her she be baddest But you know this I know this That the real G don’t need that bullshxt Sare wa gba the controlla Abeg you make you come to my condo She go carry her keys and petrol You know na borrow she borrow Wey the maga Wey dey buy you Wey the maga Wey dey buy you shoe You know this I know this that the real G don’t need… Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Hey wobi E be like say you know know me I know be your mate or your hommie As you see me I be OG ah eh ehwobi Ogbeni no dey call me Yemi When you see me say aunty O noni no yongi ahhhn Wey the maga Wey dey marry you Wey the maga Wey dey by you shoe Wey the maga Wey dey manage you Wey the maga Wey dey lie give you uhn This one no be dubai shoe Na bendown he buy give you uhn Where the maga wey dey lie give you If I vex dem go carry you Small girl calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am calm down down down The big girls arounda We no dey make noise o, we no dey loud am Because of gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo Gucci ferragamo. ferragamo ferragamo. ferragamo
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Yemi Alade
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




