
I’m usually right I’m usually by your side I’m losing my mind I feel like I’m losing a fight Oh why, why you come dey japa Oh why, why you come dey japa Ehizzay: I don’t want another man to take my baby from me Cause I fit craze o I fit die o I don’t want another man to take my baby from me Cause I fit die o I fit craze o Sometimes I go do something wey you no like Sometimes I go make you feel sad and you cry I’m sorry, baby girl I’m sorry Oh forgive me You know say man no mean to hurt you I’m usually right I’m usually by your side I’m losing my mind I feel like I’m losing a fight Oh why, why you come dey japa Oh why, why you come dey japa Damilfice: You say me no dey for you but na me wey dey give you attention You say me no care for you but I’m always there when you need somebody Anytime, my baby When you feeling down, na me still dey come through for you my chargie Oh baby mi why you come dey do the boy like this o If I fuck up Abeg forgive o I no go do am again, I promise you I’m usually right I’m usually by your side I’m losing my mind I feel like I’m losing a fight Oh why, why you come dey japa Oh why, why you come dey japa
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891