
Shege Shege Shege Shege ZONEDGOD Yo Omo we fall in Wuse 2 just to catch our trips Dey sip hennessy blow bazz dey gist Next thing one chick come siddon with us Come dey catch our cruise follow us muzz Say she wanna straff tonight but e get wetin she need I say whether na loud pills abi na lin She say not at all na crack she dey hit But she need like ten k make her money complete Na so my guy rush give am like say we dey compete She sef rush collect call her dealer to bring After many many hit wey this girlie go hit She and my guy don dey yarn him dey reason her straffs But I dey notice mood swing say my guy no dey laugh Me I gas chuk mouth unto what is the p? She say na her time of the month say she dey bleed But my guy no dey hear my guy no dey gree My guy just dey vex for the money wey him spend e yo I’ll never forget what he said e yo For the money wey him spend e yo I’ll never for… E be like you dey craze (u dey craze?) Something dey do you for your head Something dey do you for your head (for your head) For your head something (something?) Ehn, som som something dey you for your head (for your head) E be like you dey craze (u dey craze?) Something dey do you for your head Something dey do you for your head (for your head) For your head something (something?) Some some so… infact (dey do you for your head) Waka Shege Take (infact) Waka waka shege take (infact) Waka waka shege take (infact) Waka waka shege take (infact) Omo we fall in one lounge for lekki phase one (ummm) We just dey do kareoke cocacola and rum (hmmm) Na so bouncer bring one girl say she’s really alone Why? join our table feel comfortable (eyyy) Based on trips wey she catch she come follow us match (eyyy) We reach house give her chow on dstv (ummm) All man dey dey spliff play game dey gist Small time this girl say she wan dey leave (shooo) Na there boys eyes clear say na ashi be this (you?) Say na just ten k for her company since (hmmm) Na so we find am small thing for her uber at least But this girl no dey hear this girl no dey gree (shooo) The girl just dey vex for the time wey she spend e yo I’ll never forget what she said e yo (wetin she talk?) For the time wey she spend e yo I’ll never forget (for where?) E be like you dey craze (ehn) Something dey do you for your head (for your head ?) Something dey do you for your head Yes you for your head something (something?) Something something dey (for your head) E be like you dey craze (u dey craze?) Something dey do you for your head Something dey do you for your head (for your head) For your head something (something?) Som som something som infact (for your head) Waka Shege Take (infact) Waka waka shege take (infact) Waka waka shege take (infact) Waka waka shege take (infact) You Sef you for check am I dey bend am like na Beckham People no go hear am if him f up dey go deaf am ZONEDGOD 97 I no even get for talk am You sef you for check am Ahhhh E be like I dey craze Something dey do me for my head Ahhh something For my head Something Ahhhh E be like I dey craze Infact Infact Infact Ahhhh 97 I dey craze Shege ZONEDGOD
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891