
I ain’t gonna put that part in the song but no Girl you dey make a man wan take you Girl you dey make a man wan take you Girl you dey make a man wan touch you u u u Take you home tonight make you mine gyal Lady make you follow me no time gyal Watin dem dey talk e no concern we My gyal you sexy you dey counter me eh You dey show when me alone Girl you be calling my phone Girl I go show some love Gyal be asking for more (for more) Your Body O ya bo Say na maria ma maria I like the way you dancing Say ma Maria ma Maria Your body so inviting Say ma Maria ma Maria I gat you ma baby Say ma Maria ma Maria Ayayaya Oyoyoyo Ayayaya Oyoyoyo Ayayaya Oyoyoyo (sho sho sho sho) Ayayaya Oyoyoyo (sho sho shokurubale sho) Take you downtown for the night Give you everything that you want Make you no dey shy away Make I take you for the night Make you gimme that your touch Wey make a man wan reset o Hook Say my gyal for you (for you) I go do things wey you no go ever imagine For you (for you) Ama take it slow but give you ma loving babe For you Ama take down every man wey try to follow you play For you (for you) Skkrr bang skkrr bang Skkrr ban ban bang Your Body O ya bo Say na maria ma maria I like the way you dancing Say ma Maria ma Maria Your body so inviting Say ma Maria ma Maria I gat you ma baby Say ma Maria ma Maria Say take it from me I’ve never seen anybody be like you Odo o Watin I don see Say no man fit see and no man fit to touch o Take you downtown for the night Give you everything that you want Make you no dey shy away Make I take you for the night Make you gimme that your touch Wey make a man wan reset o Hook Take you home tonight make you mine gyal Lady make you follow me no time gyal Watin dem dey talk e no concern we My gyal you sexy you dey counter me eh You dey show when me alone Girl you be calling my phone Girl I go show some love Gyal be asking for more Your Body O ya bo Say na maria ma maria I like the way you dancing Say ma Maria ma Maria Your body so inviting Say ma Maria ma Maria I gat you ma baby Say ma Maria ma Maria
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Willi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
