
mo niiiiiii efimile e jen jeun soke anti boda e jea jeun soke baba mama e jea jeun soke gbogboyin e jowo e jea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke as God don change my water to wine you wan come change am back to water wey the person wey dey think say he fit stop my shine for your mind now i don turn to butter na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga why you come dey find wetin no find you you put your mouth for wetin no concern you you be arsenal omo i be man u you con dey vex because we dey outshine you eh i dont want to harm you no be threaten na the truth i dey yarn you before my fans go gather off handle you you go think say na molue jam you eh omo i no dey fear you you wanna cross my path i double dare you always in front but i see you in my rear view no dey worry cos i always got a clear view like a lion imma tame you like a dog imma train you and if you misbehave imma chain you and if i chain you na wetin you go do as God don change my water to wine you wan come change am back to water wey the person wey dey think say he fit stop my shine for your mind now i don turn to butter na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga babylon _____ keep on keeping it keep on keeping it on yes believe it swagger like a rastaman and there’s no deceiving it the reason is kill em with the rhythm and we leave them with no ___ money green so money need for the citizens back off from sunlight back off from sunlight back off from sunlight as God don change my water to wine you wan come change am back to water wey the person wey dey think say he fit stop my shine for your mind now i don turn to butter na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga na who born na who born na who born the maga efimile e jen jeun soke anti boda e jea jeun soke baba mama e jea jeun soke gbogboyin e jowo e jea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke jeeeeea jeun soke e jea jeun soke soke
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Wande Coal
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




