
Ah se na like dis we go de dey Na like dis we go de dey Se na like dis we go de dey Ah na like dis e go de dey (3ce) i no fit wait oh make things for change oh now make we join hands makd am beta beta eh (2ce) once upon a time, dem tell us say 1 dollar is equals to 1naira, once upon a time u go travel 4rm lagos 2 london dem no need visa, once upon a time u go graduate 4rm school and government go dash u car, once upon a time u take train 4rm oshodi down 2 ojuelegba once upon a time now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more Se na like dis we go de dey Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey Ah na like dis e go de dey u see d situation, e don reach make i cry cry cry cry cry e don reach make i scream yeh yeh yeh yeh e don reach make i sing oh no no no ebga mi oh oh oh oh becos now everyting don dabaru corruption is unstoppable d hardship is unbearable is unbearable eh wetin we go do eh now i can not take dis ting no more Se na like dis we go de dey Ah na like dis e go de dey Se na like dis we go de dey Ah na like dis e go de dey
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Wande Coal
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




