
No let another man confuse you No let another man replace you They want to bring you down use you elevate oh You drop another one, they want to duplicate you My brother, no conform oh You see all this your style, ómó na confirm oh Na Baba God all these songs dey come from oh I never play it safe, I no be condom oh As long as you remain a fighter Look to Baba God to take you higher Never trust a man, even your father To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada Na normal thing to run into problem Never look to man to help you solve them Cos demma put you on a long thing if you tell them That’s why I’mma look up ina the sky and say Holy Father, rain on me Change my life and set me free All the people wey no want make I live long Water carry them go All the people wey no want make I sing song Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa Oh na na na. Naa Oh Lord, have mercy. Naa Water carry them go Olosho power no fit rain on me Òmuti power no fit rain on me Emere power no fit rain on me Rain on me, rain on me Who God has blessed, no man can curse Steady moving no be by force A patient dog never has to rush But when your bone come, you better be ready to crush oh Na normal thing to run into problem Never look to man to help you solve them Cos demma put you on a long thing if you tell them That’s why I’mma look up ina the sky and say Holy father, rain on me Change my life and set me free All the people wey no want make I live long Water carry them go All the people wey no want make I sing song Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa Oh na na na. Naa Oh Lord, have mercy. Naa Water carry them go Oh na na naa na na na na. Naa Na na na na. Naa Oh Lord, have mercy. Naa Water carry them go Holy father, rain on me Change my life and set me free All the people wey no want make I live long Go go All the people wey no want make I sing song Oh na na na na naa. Naa Na na na na na na. Naa Holy Father. Naa Water carry them go Anybody… Naa Wey no want. Naa Oh na na na. Naa Oh na na oh na na na. Water carry them go Holy father, rain on me Change my life and set me free All the people wey no want make I live long Water carry them go Oh na na na na na na. Naa Yee. Water carry them go Water carry them go Water carry them go oh. Holy Father Holy Father Alright Holy Father
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891