
Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga (Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga You no wan work you want to chop oo You no wan strive you want to flex oo You must to serve before you be boss oo You no wan suffer you wan enjoy oo Right now me I’m chilling in my Chulo Chulo way God know say I work hard to be where I dey If you try to mess with me I look the other way But if you fvck up you will never get away (Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga Everything is popping up for my side That’s why the people eyes they chook for my side I got shooters wey fit cause homicide Me I dey sail everyday with all of my guys I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full Back inna the days dem call me a fool See me today say my God I’m grateful It’s Chulo Way (Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga (Right now) I can’t do gra gra do gra gra I no dey gberaga You no wan work you want to chop oo You no wan strive you want to flex oo The thing wey dey worry you dey for your body Person wey dey fail na like to complain You no wan work you say Chukwubiko You go expect manna to fall from heaven oo Person wey dey carry last you dey complain The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh Do gra gra do gra gra I no dey gberaga That’s why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Timaya
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




