
Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most-high For this life, nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people waiting for you to fail oh Dem go wait till them grow old oh Cos agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Many people dey pray make Timaya fail oh Dem go wait till them grow old oh Cos me agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most-high Nothing can be bigger than my God Only you I put in all my trust oh That’s why for this life me I can’t ever give up oo No mind them (eii eh) Nana we eh mia kado eh Every time I leave you say I say Nothing can be bigger than my God oh For this life, only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Nothing can be bigger than my God Only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Dem say I no go go far (right) Now I don dey go higher (yeah) Dem say I no go see front Whenever I come me I just dey drop fire (chulo) No mind them (eh eh) The people just dey envy Dem wan shut down (chulo eh) Telling me say I no go go far (papi) Me ah my name is not Lucifer (ouh oh) Nothing can be bigger than my God o For this life, only you I put in all my trust oh Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para eh Aii aii yeh Nana we eh mia kado eh Agam e buru hallelujah
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Timaya
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



