
Won fe pami, but oluwa wa Won fe pa’na, hun, ina wa You can’t bring me down now No matter how you try o You can’t make me frown o I can never go down o Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh, oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh, oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege Oh, weh, oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai See every time I keep struggling They want make I die o They wan control my life o Meanwhile no be dem give me life o They want me to frown o They want make I die o Everyday I dey go up, up My brother I no go stop o God give me power To conquer my enemies And I get authority Over principality Oh, Lord, come down And manifest your power Oh, Lord, come down And manifest your power I say, «Malonogedede, malonogedede, malonogedede» Oh, weh Irinogedede, irinogedede, irinogedede Oh, weh Ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino, ino Oh, weh Inogede, eh See the girls dem dey dance gedede, eh For your house you they hear gedede, eh See some of them they dance gedede, eh And my music just gedede, eh My mama dey dance gedede, eh See the children dey dance gedede, eh See the boiz and girls dance gedede, eh See, hmm Won fe pami na, ino wa Won fe semi lese o, eruku wa, Ice Omo yen yaka sibe eh, won fe semi lese, eh The way she dey whine am go low, eh, eh They make man lose up him mind, eh One thing that happens in life Is when you progress and people dey vex e, Ice Because the paper e dey rest And they see you dey want to dey vex Oya baby, gandilolo gandilolo lo lo lo, eh Baby whine am whine am oya whine your apako Uhm, go down, go down, go low Baby, go down, go low I like it the way that you clip on ma finger Dey make me dey wanna na go slow Baby, oh, no I like it the way that you clip on ma thing E dey make me dey high go apako Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege Oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede Oh, weh Malonogedede, gedede, gedege, gedege, gedege Oh, weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede Oh, weh, chai See
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Terry G
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,446

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



