
ojoro x3 ojoro eh ojoro ojoro everytime i call your number eh you nor dey answer eh your phone go ring forever eh your love dey make me tire eh nor quench my fire eh na u be my live wire eh baby nor dey do me o (ojoro) x3 baby nor dey do me eh (ojoro) x3 you dey abuja you say u dey sokoto (ojoro) nor dey do me o (ojoro) x2 your wayo don too much o (ojoro) na why you dey do me so (ojoro) nor dey do me (ojoro) the thing wey you do nor good o my heart nor be wood o your love be like food o to my body abeg make i see your face o come to my place o make we settle the case eh baby nor dey do me o (ojoro) x3 u dey abuja u say u dey sokoto (ojoro) nor dey do me oo (ojoro) x2 i don dey try try try try try to make you understand the way i feel i nor know why why why why why u dey do me so eh o o im trying to make u see what u mean to me is more than gold i need for you to know my feeling for you is untold if you would give me a chance and let me show u what i mean you and i together we’ll go to many places you’ve never seen abegi nor dey do me o (ojoro) x3 im down on my knees begging you please nor dey do me (ojoro) baby nor dey do me eh x3 you dey abuja you say u dey sokoto every little thing you do makes me fall in love with you and i dunno why you treat me so i dunno what to do every little thing you do makes me fall in love with you but i dunno why you treat me so i dunno what to do im like a foool for you my love is always true i’ll give anything i’ll do anything to be with you forever ooh forever ooh forever ooooh baby nor dey do me x3
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Sunny Neji
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




