
S-T-Y-L-PLUS Oh yeah, we still dey o Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God o lawa ke si o, na your grace o A dupe o. 1; Shifi People talk say khaki no be leather But we have stayed through the rain and the stormy weather Whether dem like am or whether dem no send or whether dem pretend We still dey o. People talk say one day e go better But we say that today is already better For my left and my right I see Tunde and Zeal Wetin I fee-eel be say… Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God o lawa ke si o, na your grace o A dupe o. People say we go breakup when we make money But we have met and have stayed as a family Zeal; Whether we fight o Or whether we quarrel Over money or girl We still dey o. People talk say na me go first go solo Then I wander how they can see tomorrow o o Where would I be without Shifi and Tunde e Maybe I go wound e e e Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God o lawa ke si o, na your grace o A dupe o. HOOK; Baba a dupe o o o Baba a dupe o o o Baba a dupe o o o Baba 3; Tunde 1997 was the year I met Shifi Later we were joined by Lanre and Yemi 1998 Lanre passed away Zeal came with a brighter day 2−0-0−3 came T-jazz and Joey Sunky and Mekoyo produced Olufunmi Oh how I wish Lanre and Yemi were here But I thank you Lord cos Four years don waka We still dey carry go Nobody waka, nobody go solo Baba God o lawa ke si o, na your grace o A dupe o. (end)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Styl-Plus
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




