
Mr workie workie you don dey work for Naija reach forty years no go forget when the sun go set o try to dey safe make you no go regret o Mr superstar you don dey drive every flashy cars no go forget when the sun go set o try to dey safe make you no go regret o Mrs campus baby you don dey follow rich begin waka Odaju o, l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o awa se eee Mr borrow borrow like to dey flex with him best friend motor molue, bus you for enter dey come o jam person car cause you use am dey forming o Omo aje kpako, reach for school come dey faraway butter no go forget say na money dem gather o owo oniyo owo oni garri together o Mr I pass my neighbor ma lo kpara re nidi leba leba Odaju o l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o Odaju o l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o Back in the memory when you bin get money everybody go dey gbadun you dey follow you like ant dey follow sugar o but when your money go, your friends go turn to foe nobody go dey there only you go wet for inside rain Person wey dey drink gari get plan o Make you no dey underrate Poor man o Person wey dey drink garri E get planin o E dey plan E get planin Just dey pam E get planin o E dey plan E get planin Just dey pam For that rainy day l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o l’ojo t’orun ba ran o ma șe gbagbe ojo t’ojo awa o E l’ojo t’orun ba ran l’aiye re ma le gbagbe ojo t’ojo awa o Tori awa se…
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Sound Sultan
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
