
Verse 1: Simi For the people, dem love me For the people, they got me I see the way you support me Am thankful ah ah Everyday I dey work o, make I no disappoint o Cos all you need is the love oh, am grateful Lord ahah Abi you no know oh, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah Chrous: Simi I don make am oh, the hustle don pay now oh For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now oh God answer my prayer, see bad belle no dey see me now Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o Verse 2: Simi This hustle wey I dey hustle, mama please say a prayer for me So I can totally spoil you, shower you with the finest things Euro abi na Dollar, oya take you no go suffer Adura tigba, adura ama gba lo ‘o Some people don’t know, iya o le ri mi oh Mo yin Oluwa logo o, bad belle no dey see me ah ah ah Chrous: Simi I don make am oh, the hustle don pay now oh For where I dey now, bad belle no dey see me ah ah I don make am o, dem know my name now oh God answer my prayer, see bad belle no dey see me now Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, oh, oh, mo so ri re o Oh, oh, mo so ri re o
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Simi
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

