
My guy I just want you people something All the things wey dey go on mi I dey see Buh I just want you people say Likes no dey fill account Comments no dey buy house… All i want be say make we make money hissed How you dey feel when you diss me? You know say I no wrong you… How you dey feel when you dey spread rumors say mi are be sell out… How you go feel? when I tell you say you You be thief armed robber How you go feel? when I tell you say your mother be prostitute… (You know say all be lies 2x) My guy make you think twice … what you dey do me somebody go take do you or your children oooo… My life be nice Yes I be the next on the rice You dey make me strong every time Africa go know and the world go Know say SHATTA WALE his only guy in the light … (CHORUS)2x I say likes no dey buy house no dey buy house I say comments no dey fill account no dey fill account Only me! Everybody dey envy Only me Everybody wan fight only me Because of the truth Dem dey fight only me But I know say one day Dem go dey remember my name Dem go dey talk say God dey Dem go dey remember everything wey I say But that time go be too late hmmmmm… You know say I no wrong You and you diss me… I reply dont be silly You alone say you dey mean me My padi what be your issue? E be thief for that ooohh My guy If you no go understand fly go Dubai! Cos me I just dey live my life If you envy me then you dey waste your time I dey count money like a banker What you dey ask me I no go answer No be you wey go make me prosper I say no be you wey go make me prosper You dey waste your time (CHORUS)2x Taju: tell dem say likes no dey buy house Taju: tell dem say comments no dey fill account The thing e be we will talk say For life is for life some people feel say for life is for likes So Larsh make you know say e be money wey wi dey need We no want anything e be money Make will fee take care our Families and things… You understand
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Shatta Wale
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





