
If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight So we bring the fire brother me I can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me, just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Runtown
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891





